Showing posts with label OZONE. Show all posts
Showing posts with label OZONE. Show all posts

Sunday, 25 March 2012

O3 MEDIA comes out with an ogbonge mixtape for all of us to jolly too

Incase u never hear confirm story... Make we yarn u! If u be DJ or music lover u must have ur ear on this... 03media courtesy of mr ozone has brought to our stable a very danceable mixtape... And if I go yarn u secret... Make I tell u... U no need DJ for ur party again... Jus put the CD inside ur soundsystem... Dem go think say na world class DJ dey play for u... Hehehehehe... Na money I suppose collect from u... Buh oga ozone say make I give unna for free... Soo this is the direct link : http://hu.lk/8wvz6aqdb8jk/o3
Make sure u download am and also follow @ozone03media