Thursday 15 September 2011

¤~OFOFO~¤

Nigerian communications commission (NCC) debunks rumour about boko harams killer number 091411.. Dem say na lie the call no fit kill person... Selena gomez (justin beiber's girlfriend) tattoes beiber's name on her body... Wen will ma girlfriend do ds for me! FACE OF SLEEK NIGERIA begins... MALTINA DANCEHALL begins... Wizkid buys new car, ofofo hear say na one bad volks convertible wey make sense... Dem say na him papa alhaji balogun sef first test drive am... Wizkid, i even hear say na u be cover page for allure magazine, ds is ur time bro, use am well well! ...Olisa adibua apologises to dewunmi, the beat 99.9fm official wey him give the beating of him life!.. Annie macauley says na only daddy role 2face dey play for dem pikin she says they are not into any kinda relationship... Sunny neji explains why glo dropped him as ambassador... Oops, sir! We knew u need d money! ..Landau eugene murphy jnr wins 'america got talent'... NEA 2011 producer of the year Samklef comes out with new single 'NONILLIONAIRE' and he leaves the 3rd verse empty for all upcoming artiste to drop their own 8 bars and submit it and the person wey win go be in the video! Samklef is also planning a secret wedding, him no wan make unna hear, but me don tell u. Sad story, MC LOPH, the osondi owendi crooner dies yesterday in a ghastly motor accident along benin-ore road, RIP, bro.. Greet uncle laitan dagrin for me and also sam loco efe.. Gbabe! Ofofo is my hobby!

No comments:

Post a Comment