Thursday 1 September 2011

¤~OFOFO~¤

shey unna don hear say WIZKID don do collabo with AKON, ofofo hear am say dem don do the remix of DONT DULL, dem say d song sef was produced by akon himself... Shey unna don hear say SOUL E is in 168million naira debt, if u get money abeg borrow am make him use pay... P SQUARE sef talk say dem no need KANYE WEST and JAY Z before dem make G.O.O.D music, e be like say dem dey beef DBANJ... American rapper RICK ROSS has been called to come and face judge bcos him use another person name... Dem say no be him be rickross... Dem don release TI for prison oooo!

No comments:

Post a Comment