Friday 13 January 2012

OFOFO alata suesue

american female artiste ESTELLE has done d remix (female version) of DBANJ's OLIVER TWIST song! Can u imagine? American girl do remix of dbanj song! Dem don dey feel us abroad jaree! The thing wey funny be say d girl sef speak pidgin for d song! 50cent dey mock JAYZ about new born baby IVY! Anoda beef wan start be dt!

No comments:

Post a Comment