Sunday 22 January 2012

ofofo toh kwoliti

2face signs dammy krane to hypertek rekords. Now we think dammie will hit limelight wif ds parole wif 2baba.
Iceprince features reggae star gyptian in his magician remix. Dts good anywayz,
Basketmouth also has a new track featuring eldee and wizkid... How now? Ds one no be comedy ooo... Na real tin!
TERRY G also don star ds year wif anoda tin again ooo! Him release one new song titled : bregedige! Na god know wetin ds one mean!
Timaya sef no wan laylow ds year ooo! Him don release sharp sharp! Oya go download: club is on fire and shake ur bumbum.
Egberi popsy well done.
Na everybody wan sing sef: sarz wey dey do beat don go feature wizkid oooo in new song : badman! Wizkid killing it... Muahhhhhhhhh....

No comments:

Post a Comment