Sunday 8 January 2012

OFOFO noni!

Beyonce don born pikin oooo! I hear say na girl she born ooo! Who run d world... Girls girls! Congrats 2 buoda JAYZ!
TERRY G sef don release akpako part 2! D song sweet no be small! I don dey knack am since morning!
New music video's :
BRYMO : ARA
SAUCEKID featuring DAVIDO : CAROLINA!

No comments:

Post a Comment